.
Главная - Текст песни D prince — Goody bag

Текст песни D prince — Goody bag

Оригинальный текст и слова песни Goody bag:

you want my goody bag
you want my goody bag
I get the goody bag
I know you want my goody bag
what’s your sailing point
do you know your sailing point
you gots to know your sailing
oya Identify your sailing point

in the goody bag
cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag

[Verse 1]see As I dey I be fresh boy
and thats my sailing point
I dey roll up and doown with some fresh toys
and the latest one na the Roles Royce
no be play
if you slow e go tey
omo malokpe malokpe Oooh
you gots to know your sailing point all the time oh
If na Baka you get show
if na food you sabi e good
if na bobby you get show
if na book you sabi e good
and don’t be dulling them
any chance wey e get be showing them

anything wey them want be giving them
me I dey give I dey give I dey give it to them
they call me Santa
baby come make we enter
make I nak you the Lamba
see as I Lamba dey enter
make dem dey blow dem Banger
now we dey drop the bomber
this one is such a bomber
if you think sey na lie
as your sister

[Hook]you want my goody bag
you want my goody bag
I get the goody bag
I know you want my goody bag
what’s your sailing point
do you know your sailing point
you gots to know your sailing
oya Identify your sailing point

in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag

[Verse 2]Shout out to my beautiful ladies
all my sexy beautiful ladies
I got love for my beautiful ladies
goody bag for all of you ladies
na club we dey no be burial
no be that church wey dey your area
even if you hear am for radio
use your bom bom damage the area eehhh
you have to show them your beauty
you have to give them the action
you have to handle with caution

the way you make the boys gin-ginjer
as I dey Soo
I dey vex oo
I dey vex ooh
even Heny(Hennessy) you know sey na XO
as I dey here na Omoba and the rest ooh
smoking na cigarate
smoking and checking her figure 8
Ooh underate
Me I no fit go dey underate
help me ask her wetin I do am Oooh
she just dey show her sailing point any how OoOOOoh

you want me goody bag(bag bag bag….)
goody goody
Whats your sailing point(Point point point…)
you gots to know…
you gots to knoow your sailing point
you want me goody bag(bag bag bag….)
goody goody
Identify your sailing point

in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
Cookie dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag
in the goody bag
goody dey for the goody bag
money dey for the goody bag
na banana dey for the goody bag

Перевод текста песни Goody bag исполнителя D prince:

вы хотите знать мое Гуди мешок
вы хотите знать мое Гуди мешок
Я получаю Гуди мешок
Я знаю, что вы хотите знать мое Гуди мешок
что ваш парусный спорт точка
Вы знаете, ваш парусный точку
Вы Гоц, чтобы узнать свой парусный спорт
оя Определите парусный точку

в сладостями мешок
печенье Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок
в сладостями мешок
печенье Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок

[Стих 1]см Как я Дей я быть свежим мальчик
и вот мой парусный точку
Я Дей закатать и doown с некоторыми свежими игрушки
и последняя из на роли Royce
Нет бы игра
если вы медленно электронной Перейти Тей
Омо malokpe malokpe Ооо
Вы Гоц, чтобы знать ваши парусных момент все время о
Если Национальное Бака вы получаете шоу
если на пища, которую вы Саби E Хорошее
Если Национальное Бобби вы получаете шоу
Если на бронирование вам Саби E Хорошее
и не быть притупляя их
какой-то шанс вэй электронной получить продемонстрирует их

ничего вэй них хотят давать их
мне, что я Дей дать мне Дей дать мне Дей дать им
они называют меня Санта-
ребенок пришел сделать мы входим
сделать я нак вам Ламба
см, как я Ламба Дей введите
сделать дем Дей удар дем Banger
Теперь мы Дей падение бомбардировщика
Это один такой бомбардировщик
Если вы считаете, Сэй на ложь
как вашей сестры

[Припев]вы хотите знать мое Гуди мешок
вы хотите знать мое Гуди мешок
Я получаю Гуди мешок
Я знаю, что вы хотите знать мое Гуди мешок
что ваш парусный спорт точка
Вы знаете, ваш парусный точку
Вы Гоц, чтобы узнать свой парусный спорт
оя Определите парусный точку

в сладостями мешок
Cookie Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок
в сладостями мешок
Cookie Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок

[Куплет 2]Выкрикните моих прекрасных дам
все мои сексуальные красивые дамы
Я есть любовь для моих прекрасных дам
Гуди мешок для всех вас, дамы
на клуб мы не Дей быть захоронение
Нет в том, что церковь вэй Дей ваша область
даже если вы слышите я для радио
использовать ваш бом бом повредить область eehhh
Вы должны показать им свою красоту
Вы должны дать им действие
Вы должны обрабатывать с осторожностью

как вы сделать мальчиков джин ginjer
как я Дей Су
Я Дей досадить оо
Я Дей досадить ох
даже Heny (Hennessy), вы знаете, Сэй на XO
как я Дей здесь на Omoba и ох остальные
курение на cigarate
курение и проверки ее фигуру 8
Ох underate
Me Мне не подходит идти Дей underate
помочь мне спросить ее wetin я нахожусь Ооо
она просто Дей показать свою парусную точку любое Как Ooooooh

Вы хотите мне Гуди мешок (мешок мешок …).
Гуди Гуди
Что ваша парусный спорт (точка точка точка …)
Вы Гоц, чтобы знать …
Вы Гоц, чтобы knoow свой парусный точку
Вы хотите мне Гуди мешок (мешок мешок …).
Гуди Гуди
Определите свой парусный точку

в сладостями мешок
Cookie Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок
в сладостями мешок
Cookie Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок
в сладостями мешок
Cookie Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок
в сладостями мешок
Гуди Дея для сладостями мешок
деньги Дея для сладостями мешок
на банан Дея для сладостями мешок

Если вы нашли опечатку или ошибку в словах или в переводе текста песни Goody bag, просим сообщить об этом в комментариях.

Добавить комментарий

Ваш e-mail не будет опубликован. Обязательные поля помечены *